Blockchain don dey disrupt Health Sector : find out how!
Pidgin Parlour Crypto Podcast

Blockchain don dey disrupt Health Sector : find out how!

2023-03-08
Na every day we dey see the massive change wey blockchain dey cause for our world today.He don dey clear say this innovation pass cryptocurrency alone, Im impact reach Medicine, Agriculture, Digital artistry and many sectors wey we no fit mention.For this episode our guest "divine gift" share with us how blockchain dey change the medical sector, the thing wey Im share for this episode go answer plenti questions wey dey your mind especially about the mata of record keeping in the health sector. You go learn how dem dey take blockchain...
View more
Comments (3)

More Episodes

All Episodes>>

Get this podcast on your phone, Free

Create Your Podcast In Minutes

  • Full-featured podcast site
  • Unlimited storage and bandwidth
  • Comprehensive podcast stats
  • Distribute to Apple Podcasts, Spotify, and more
  • Make money with your podcast
Get Started
It is Free